Mstrings - Christ Rep lyrics
Mstrings - Christ Rep lyrics
{Chorus}
I no fit live anyhow
Because I was bought with price
I no fit act anyhow
Because I am a Royalty
{Verse 1}
In everything
Seed time and harvest will never cease
But some of dey live like sey
There is no eternity
We fall God
As if nothing
I want us to make a vow
That He will be your everything
{CHORUS}
I no fit live anyhow
Because I was bought with a price
I no fit act anyhow
Because I am a Royalty
{Verse 2}
This your life
Is not your own
So make we live
For him alone
We were made to live
For his glory
Make we make up our mind
Sey nah wetin we go always seek
(CHORUS}
I no fit live anyhow
Because I was bought with a price
I no fit act anyhow
Because I am a Royalty
Bridge —
No more me everyday Lord
I won dey rep you everyday Lord
Comments
Post a Comment